Omo aye niyen ee ee
Me I no fit tell dem
Me I no fit share dem
Omo I no fit clear dem (Dbliss on the beat)
Baddeltaboi (x2)
Boy e get as e dey be o
No be every time prick stand e be konji
Make you no go gum body
Say Instagram fresh
E no mean say e get money o (x2)
Ehen
Abobi make I yarn you gist
The doings you dey see na plenty debit (olohun)
Even fashola dey find credit and even ambode dey tight person
Ehen
So make dem no dey chyke person
Me I only learn from my life lesson
Say na ghetto wey me I dey when dem kpai person
Omo ologo rora sare (x2)
Ehen
Omo ologo no go cast
Omo ologo no too razz
Ehen
Omo ologo rora sare (x2)
Ehen
Omo ologo no too cast
Omo ologo no too razz
Say brother as you dey this jungle
No too grumble
Cause person wen no get suppose to humble
E suppose to humble
Cause u know say kai
Na Oluwa dey package us
No go smoke Igbo for where them park hilux
Ojo dey vex
Even for bible self them catch Jesus
For the street
Na everyday dem dey debit us
Charley u for use ur medulla
As u dey get ur 10 dollars
You for keep am on a low
Say you for let nobody know
Me I tell them say eh
Omo ologo rora sare (x2)
Ehen
Omo ologo no go cast
Omo ologo no too razz
Ehen
Omo ologo rora sare (x2)
Ehen
Omo ologo no too cast
Omo ologo no too razz
Ehen
Me I no dey send person
Me I get e fire wen go shenk person
Ghetto wen we dey dem too dey kpai person
Omo the ghetto wen we dey dem too dey kpai person
Me I no dey send person
Me I get e fire wen go shenk person
Ghetto wen we dey dem too dey kpai person
Omo the ghetto wen we dey dem too dey kpai person
Перевод песни Omo Ologo
Омо-Ай-нийен-ий-ий.
Мне я не подхожу, скажи мне.
Мне я не подхожу, делюсь.
Омо, я не подхожу, ясно, dem (Dbliss в такт)
Baddeltaboi (x2)
Boy e get as e dey be o
No be каждый раз, когда уколы стоят e be konji
Заставляют тебя не идти, тело жвачки
Говорит, что Instagram fresh
E no mean say e get money o (x2)
Эхен
Абоби, заставь меня нить тебя, Гист,
Поступки, которые ты дей, видишь, на большом дебете (олохун)
, даже фашола дей, найди кредит и даже засаду, дей, плотный человек,
Эхен .
Так что не делай dem no Dey chyke лицо меня, я только учусь на уроке моей жизни, Скажи на гетто wey me I dey когда dem kpai лицо Omo ologo rora sare (x2) Ehen Omo ologo no go cast Omo ologo no too razz Ehen Omo ologo rora sare (x2) Ehen Omo ologo ologo no too no too cast Omo Razz sare (x2)
Нет слишком роптать,
Потому что человек не вен, нет, не надо, чтобы смириться,
Е, не нужно, чтобы смириться,
Потому что ты знаешь, скажи Кай
На Улува дей, упакуй нас.
Не ходи курить Igbo туда, где они паркуют hilux
Ojo dey vex
Даже для Библии себя, они ловят Иисуса
На улице
На каждый день dem dey дебетуют нас
Charley u для использования УР медулла,
Как и у dey получить УР 10 долларов,
За которые вы держите на низком уровне.
Скажи, чтобы никто не знал.
Я говорю им: "да!"
Омо Олого Рора Саре (x2)
Эхен
Омо Олого нет идти в ролях
Омо Олого нет слишком разз
Эхен
Омо Олого Рора Саре (x2)
Эхен
Омо Олого нет слишком В ролях
Омо Олого нет слишком разз
Эхен
Мне я не дей отправить человека мне я получаю e огонь вен идти Шенк человек гетто вен мы дей дем слишком дей кпай человек Омо гетто вен мы дей дем слишком дей кпай человек мне я не дей отправить человека мне я получаю e огонь вен идти Шенк человек гетто вен мы дей дем слишком дей кпай человек Омо гетто вен мы дей дей слишком дей кпай человек


TanyaRADA пишет:
- спасибо! От Души!!! ( Улыбаюсь...)все так!!!Liza пишет:
Любимая песня моей мамы