Jay poppit Squeeze tarela record killah
Inna the place, just jojo to the world u know
I know u see me at the top once upon a time I was in the dust
Yeah I started from the bottom but being number one is a must wo
I sing like the birds do,
I no dey send no dey mock me or wetin dem think
Truth be told everything I touch turns into gold yea
Say I go go where my papa no go
Go where my mama no go yeah
I know Baba God will take me there take me thereee
Better go follow u as u dey dance to this e go follow u
Better go follow u as u dey feel me so e go follow u
Better go follow u as u dey dance to this e go follow u
Better go follow u as u dey feel me so e go follow u everywhere u go
Kpetipe shake am for me like e sheke sheke
I wanna see u do the dance okpekete baby
make u do the dance okpekete my o brekete
Asamkpete bia nonso biko
U are the kind of girl a brother gat to know
O girl I wanna see u go go below follow me follow me go o
Jejely jejely she feeling my melody,
this reggae dancehall thing is rocking steadily
Jejely jejely she feeling my melody,
this reggae dancehall thing is rocking steadily
Baby u go go where your papa no go,
go where your mama no go yea I know
Baba God will take u there take u theree
Better go follow u as u dey dance to this e go follow u
Better go follow u as u dey feel me so e go follow u
Better go follow u as u dey dance to this e go follow u
Better go follow u as u dey feel me so e go follow u everywhere u go
So me say shout-out to my guys dem from day
one, I no dey see some other guys am on my way
This life u see so na turn by turn make u
no use another man clock take set your time
U go go where ur papa no go, go where your mama no go yea
I know Baba God will take u there take u there
I say u go go where your papa no go,
go where your mama no go yea,
I know Baba God will take u there take u there
Better go follow u as u dey dance to this e go follow u
Better go follow u as u dey feel me so e go follow u
Better go follow u as u dey dance to this e go follow u
Better go follow u as u dey feel me so e go follow u everywhere u go
O everywhere u go, e go follow u
Better go dey follow follow u
Better better better, go dey follow all of us
Better better eh e go follow all of us better
Abasi Mi o soso buri o
Jehovah nissi weko buri o
Olohun Oba eshe baba na u dey make better follow person
Uwese baba
Nana wedo na u dey make better
follow person, better go follow all of us e
Just Jojo to the world u know
Перевод песни Better
Джей поппит сожми тарелу запись Килла
Инна место, просто Джоджо в мир, ты знаешь,
Я знаю, ты видишь меня на вершине, когда-то давно я был в пыли.
Да, я начинал с самого дна, но быть номером один-это должно быть,
Я пою, как птицы,
Я не посылаю Ди, не издеваюсь надо мной и не думаю,
Что правда будет сказана, все, к чему я прикасаюсь, превращается в золото, да.
Скажи, что я иду туда, куда не ходит мой папа.
Иди туда, куда моя мама не идет, да.
Я знаю, что Баба Бог возьмет меня туда, возьми меня туда, лучше иди следуй за тобой, как и дей, танцуй за тобой, иди за тобой, лучше иди следуй за тобой, как и дей, Почувствуй меня, так и иди, иди, иди следуй за тобой, как и дей, танцуй за тобой, как и дей, иди следуй за тобой, как и дей, следуй за мной,
Kpetipe shake для меня, как E sheke sheke.
Я хочу увидеть, как ты танцуешь, окпекете, детка,
заставь тебя танцевать, окпекете, о, брекете.
Asamkpete bia nonso biko
Ты из тех девушек, которых брат Гат знает.
О, девочка, я хочу видеть, как ты идешь вниз, следуй за мной, следуй за мной, иди.
Jejely jejely она чувствует мою мелодию,
эта регги-дансхолл постоянно качается.
Jejely jejely она чувствует мою мелодию,
эта регги-дансхолл постоянно качается.
Детка, иди туда, куда не ходит твой папа,
иди туда, куда не ходит твоя мама, да, я знаю.
Баба, Бог возьмет тебя туда, возьми тебя туда, лучше иди следуй за тобой, как и дей, танцуй за тобой, иди следуй за тобой, лучше иди, следуй за мной, как и дей, следуй за мной, так и иди, лучше иди, следуй за тобой, как и дей, танцуй за тобой, как и дей, Следуй за мной, так и иди, следуй за тобой, куда бы ты ни пошел.
Так что я кричу своим парням с самого первого дня,
я не вижу, чтобы кто-то другой шел ко мне.
Эта жизнь, которую ты видишь, так что по очереди не заставляй тебя
не использовать чужие часы, не отнимай время,
Иди туда, куда не ходит твой папа, иди туда, куда не ходит твоя мама, да.
Я знаю, что Баба Бог возьмет тебя туда, возьмет тебя туда.
Я говорю, что ты идешь туда, куда не ходит твой папа, иди туда, куда не ходит твоя мама, да, я знаю, что Баба Бог возьмет тебя туда, возьмет тебя туда, лучше иди следуй за тобой, как и дей, танцуй за мной, иди следуй за тобой, как и дей, Почувствуй меня, так и иди следуй за тобой, как и дей, танцуй за тобой, как и дей, иди следуй за тобой,
О, куда бы ты ни пошел, иди, иди следуй за тобой,
Лучше иди, иди, следуй за тобой.
Лучше Лучше, Лучше, Лучше, иди, иди за всеми нами.
Лучше лучше, чем идти следуй за всеми нами, лучше
Абаси Ми о Сосо бури о
Иегова Нисси вэко бури о
О Олохун оба эше баба на у дей лучше следовать за человеком
Увеси баба
НАНА ведо на у дей лучше
следовать за человеком, лучше идти следуй за всеми нами е
Просто Джоджо в мир, который ты знаешь


TanyaRADA пишет:
- спасибо! От Души!!! ( Улыбаюсь...)все так!!!Liza пишет:
Любимая песня моей мамы